Help a fellow Trader, I finished a spot on analysis, saw a clean set up and was about to enter the market na so fear grip me o. I do, I no enter the market, after some hours price moved in my direction.
The thing pain me, something wey I don dey target since. Wetin this one con mean? Does this happen to every Trader?
Listen to these guys😏